Tumgik
#omo wetin you give me chop
baldgoddese · 1 year
Text
Adaobi
#goddesewashere
#Adaobi by Mavins
3 notes · View notes
rainsmediaradio · 10 months
Text
Barry Jhay - 50/50 Lyrics
Tumblr media Tumblr media
Barry Jhay - 50/50 Lyrics Intro Yo dips Say Chorus Ajoje ajoje ajoje Ajoje ajoje yeh ajoje Ajoje lo laye chop make I chop No one holds today It could be your turn, it could be my oh oh It could be my oh oh oh oh oh ajoje Ajoje ajoje yeh Ajoje ajoje ajoje Ajoje lo laye chop make I chop No one holds today It could be your turn, it could be my turn oh It could be my oh oh oh oh oh ajoje Verse I no dey see nothing oh nobody 'Cause oju ti di No dey show pattern Oga'de ewo gan ni yeah yeah Say picker die Maka why You want to talk story you go kpai Ge kin ge ma ge ju milo Wahala I go like wahala (para oh) Iyaweaje be dey hustle na you want to chop(o fe j'oju aye) Iyaweaje too dey too dey hustle na you want to chop (o fe j'oju aye) Instead ko gbo mi Instead go gbo mi O pay me kajo kpin 50/50 Aye ti mofe je gangan ni lavi da loca Me giving them international-local You know sey money pass money my nigga Owo maker yato s'owo picker ah You no dey see nothing or nobody cos oju ti di No dey show pattern oga ade Ewo gan ni gegeti Chorus Ajoje ajoje ajoje Ajoje ajoje yeh ajoje Ajoje lo laye chop make I chop No one holds today It could be your turn, it could be my oh oh It could be my oh oh oh oh oh ajoje Ajoje ajoje yeh Ajoje ajoje ajoje Ajoje lo laye chop make I chop No one holds today It could be your turn, it could be my turn oh It could be my oh oh oh oh oh ajoje Outro Hello bro Hello idan How far wetin dey sup? Since morning I never see any update Omo that picker wey go pick E be like sey he don die Ehn wetin you talk? Hey sorry RIP Hope e no affect my own money sha Yo dips! Read the full article
0 notes
bashorun1-blog · 7 years
Photo
Tumblr media
THANK GOD FOR KINI? Dakun o Wetin I dey give thanks for? Shey na for my empty kitchen wey church rats dey fear to enter? Abi na for the 'shin-gbain nothing' wey nor dey my pockets.? Oh Shey you feel say because I enter sweet sensation and silverbird last week, That na why you think say omo boy don hammer better. Well. Na cleaner work I find go dia o And that work nor even reach my hand unto say unemployment don kpafuka we country. Na so some chairmen welay me for road join sef. Begin romance my cheeks with better slap because I no wan gree release the last 500 naira wey dey my hand. Na so one yeye boy use me take shine sef. Dey call me 'dead broke-ass-niggur' because say I no wan gree give am chance to jump line for atm queue. Thank God say me nor even know wetin e mean sef. Otherwise kasala for burst for inside that banking hall that hot afternoon wey sun dey wire me for head. Now you dey tell me to go do thanksgiving. Make I go church dey begin smile like who don chop food wey woman jazz with love portion. Make I dey dance go drop offering like fowl wey don mistakenly pass where ukwani boys dey smoke igbo. Make I dey smile tell my neighbor say 'God is good', like pikin wey fear of im mama koboko force am to go apologize to teacher wey im abuse. Make I come begin say 'bless you sister, bless you broda' after church like person wey don get assurance say im go chop belle-full after church eh? (Bashorun intercepts) "OGAAAAA" You too complain abegi. Na only you dey carry the problem of this world for back? Abi you never hear say the rich also cry too. I say make you go give thanks. For the life wey baba supply you, go thank am. Say those gbo gbo Haram boys never blow up your legs, go thank am. Say them nor born you for place where them dey cut person lip for fun, go thank am. Say you get small garri to soak and you no dey bend down to drink mud water, go thank am. Say stray bullet nor dey lodge inside your skull, like nasty visitor wey no wan leave, go thank God. Say you even get house for head, go thank am Go thank am because na person wey dey give, na im dey recieve. #BASHORUN Okontas.com Hello friend. This Sunday is thanksgiving service.
0 notes